Harrysong- Reggae Blues remix ft. Mourinho Chorus
Afta d matches face d boo
(d blues, d blues)
Make u do as I do (I do, U do)
Enjoy d matches Chelsea lose
(d blues, don lose)
Share d points n score d goals
(d pts d goals)
Every team wana win
(d blues d blues)
As far as IVANOVIC dey play
(dey play dey play)
Verse1.
Bobo c Naismith wey dem dey boo(dey boo dey boo)
He don turn Amokachi d bull
(d bull d bull)
Mourinho dnt know wat to do
(to do to do)
Oga Abrahimovic just dey look
(dey look dey look)
If Ivano play dem must lose
(must lose must lose)
Porto na tiger bitee d blues (d blues d blues)
Oya now
Dem Hazard oooo
He don taya ooooo
If Mou no sell lvanovic
Dem go still dey lose.
Jesu!
* Please this is just a joke, don’t take it personal ooooo
The post Funny Lyrics: Harrysong Ft. Jose Mourinho – Reggae Blues Remix appeared first on Naijaloaded | Nigeria No. 1 Online Portal.
ConversionConversion EmoticonEmoticon