LEAD

Checkout Nigeria Pidgin Proverbs & Their Meanings

Student

Here are some Nigeria Pidgin proverbs and their meanings. Check it out below

*Craze no hard to form,na the trekking be wahala.

English translation: Easier said than done.

*No matter how hot your temper be,e no fit boil beans.

English translation: Calm down, your temper won’t solve the problem

*Chicken wey run from Borno go Ibadan go still end up inside pot of soup.

English translation: You can’t run away from your destiny

*Today’s newspaper na tomorrow Suya wrap

English translation: Keep calm! Nothing lasts forever

*Cow wey dey in a hurry to go America go come back as corn beef

English translation: Just be patient. Let the game come to you. Don’t rush!

*Akara and moin moin get the same parent,na wetin dem pass through make dem different

English translation: How you start doesn’t matter, what matters is how you finish.

*Leave matter for Mathias and Sabi for Sabinus

English translation: Give everyone what they deserve.

*The difference between kpekere and plantain chips na packaging

English translation: Don’t judge based on appearance alone

*Escort me, Escort me, na im slave trade take start

English translation: Serious things sometimes start like a joke

*The water wey dem use take make eba can never be recovered.

English translation: Don’t cry over spilled milk.

The post Checkout Nigeria Pidgin Proverbs & Their Meanings appeared first on Naijaloaded | Nigeria No. 1 Online Portal.



Previous
Next Post »

Whats Your Experience Like On Our Blog